Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Akaraja dey i be man alone

Smoking all this kpoly when am in my zone


I don de see you from afar

I don dey feel your kinda style

Baby whine am fr me na

Do that upacandam style


Am a fucking superstar

I can take you very far


Ah want dah tin wey de make

Man feel at peace


Wine that thing make

Me feel at ease


Na the money i de throway

Me ah pop some bottle

Me ah pop some rosay

Wine it for me Shade

Gimme loveing wey go mk we kpaye


Me ah be igboro

Me ah be odogwu

Me ah be igwe


Wen i give u vibe kpere

Tell am mk she whine to my egwu

Tell am mk she vibe to my egwu


Step step one

Everything is rollin

On a good tuesday

Man am vibing

And am smoking all this kpoly

With some bit of pammy


Where the ladies and the banniez


Dem de call me IGWE

Dem de call me mr TUNEZ IGWE

I de steady give dem vibez

Wey de make dem craze


Dem de knack ogene

Money plenty ooo

Ofe pami me ooooo


Shake it for me mami ooo

Mk u no go kpai me oo

Wit yo bigi yansh


I de feel m

Mogbe oo


I de feel m

Mogbe oo


Fuck shit up

Step step one

Everything is rollin


On a good tuesday

Man am vibing


And am smoking

All this kpoly

With some bit of pammy

Where the ladies and the banniez


Dem de call me IGWE

Dem de call me mr TUNEZ IGWE

I de steady give dem vibez

Wey de make dem craze


Dem de knack ogene

Money plenty ooo

Ofe pami me ooooo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status