Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yeah!!!!

Just gotta be grateful for life mehn

God is Good


I remember when i no get food (no get food)

I remember when i suffer for hood (suffer for hood)

I remember when i drop wicked lines, them go look me less less, dem go say you no good (you no good)

I remember all the sleepless nights

Everytime all the worm for man belle go dey fight

I remember when no need to workout, i go trek comot from house i go trek come back for night

I remember when the boy was suicidal

All the hard work no pay and there was nothing i can do

Look, i even burn midnight candle

I Pray to God all the time my problems make Him handle

Now I'm very very grateful

Cos level don change and the boy don dey bubble

And big shout out to the Most high

Cos all i do is win and all my blessings na double


I remember then when we no get chow for house

NEHiii, Me and Yuwa look up to Jah

As long as i never kpai, Lord I'm grateful for life

Na who kpai no go grind

Na who kpai no fit grind

But things go fall in place oh (Amen)

Mehn, i gats coordinate oh (Amen)

Na God dey my back like this

Forever na grateful things

Things go fall in place oh (Amen)

Mehn, i gats coordinate oh (Amen)

Na God dey my back like this

Forever na grateful things


I be small boy but i have a big God

So when they try and fail it gets them pissed of

Cos i get backup

I ain't gon fall

As long as He got my back I'm standing up tall

Remember when i started rapping i almost gave up

Never thought i would win thought i was a failure

I'm not where i should be but i'm not where i was

For all that He's done let's give a round of applause

To the Most high

See I'm grateful for life

Grateful for family and all my guys

I'm grateful that anything i want, i'd buy

Now i don't have to worry because He'd provide

I'm grateful for friends

I'm grateful for foes

I'm grateful for all of the olofofos

Cos the more they talk

The more my name dey spread

And the more people know me the bigger the bread

Man I'm grateful


I remember then when we no get chow for house

NEHiii, Me and Yuwa look up to Jah

As long as i never kpai, Lord I'm grateful for life

Na who kpai no go grind

Na who kpai no fit grind

But things go fall in place oh (Amen)

Mehn, i gats coordinate oh (Amen)

Na God dey my back like this

Forever na grateful things

Things go fall in place oh (Amen)

Mehn, i gats coordinate oh (Amen)

Na God dey my back like this

Forever na grateful things

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status