Ability Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
I be great thinker I be philosopher oo
Pray to jah make I no suffer o
Make aje kpako turn aje butter oh yeye
Pressure dey my body he don show for my face oh
Be like say I dey craze oo
Lisa no come my place oo
I'm music Enchanted
Like dey say patience is a virtue
I wan dem to witness my breakthrough
Make dem doubt make dem talk say he no true
Dey cant just know all the things that have been through
Every thing happened fast in my life
To make ends meet na why I dey strive
I'm just gettin started i never arrive
You only live once that one thing in life
Abinibi yato si ability
Na my passion na my ability
Many problems many calamity
I too sabi yunno sability
Abinibi yato si ability
Na my passion na my ability
Many problems many calamity
I too sabi yunno sability
Yunno sability
I get ability oo
Many kalamity
Many kala many many
Yunno sability
I get ability oo
Many kalamity
Many kala many many