I Like Her Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
It's your boyfriend, flag pee the beat cook
Omashe it's pepper once again
I don come again
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her like e tutu
I for like to be your boo
You be the one that me i choose
Girl i'ma ride with you
I go come your house by two o
You must tell me wetin you do
Cos you don't steal my heart times two
Heaven say i must marry you
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose o
I wanna wake up next to you
Chei oh my babyboo
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose
I wanna wake up next to you
Eh oh my babyboo
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like your waist and moves
Oya be my babyboo
This love no be aprilfool
You dey shine and glow my boo
I don go fall in love with you
All day and night nah you
I'm gonna take you to the moon
Fly you to peru
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose o
I wanna wake up next to you
Chei oh my babyboo
I don see so many boos o
Nah you wey me i choose
I wanna wake up next to you
Eh oh my babyboo
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
I like her pass e tutu tutu
Like moto zoom zoom zoom zoom
Like okada peep peep peep peep
Like train pom pom pom
Amaka where you dey
Haa omashe
I don go love again
I don go love again
Amaka where you dey
Haa omashe
I don go love again e
I don go love again
I don go love again
She a call my phone sometimes
Self aim me a pick pick pick
Sometimes she a come in the house
She a ding d bell
She go like ding ding ding
Saying baby boy please please please come back
Hold me let me tell you something
I'm sorry i want you
You slow me i'm crazy
In the morning when i hear you calling
Me i want you