
Gbera Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Music journey every day
My story is gonna change
Obstacles are every where
All I do is work and pray
Guys Wey dey hustle, I dey hail
E no easy anywayz
All we pray is a sunny day
All we do is work and pray
God O God O God O God O
All on God O
Call on God O
Call on God
When dem say Hippy Yea Yea yeah
Dey ro, ra, ra
Iro nla nla
E go back fire
Do like Janglover, rotate
Keep your focus on God
No go join dem Rojo
Keep on hustle, move on
Oya knack gbedu
Make you dey do shakara
St Mykhelz, ti tun gbede
Sparga Benz ti tun gbera
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Sparga Benz ti tun gbera
God O God O God O God O
All on God O
Call on God
Call on God
When dem say Hippy Yea Yea Yeah
Dey ro, ra, ra
Iro nla nla
E go back fire
Do like Janglover, rotate
Keep your focus on God
No go join dem Rojo
Keep on hustle, move on
Oya knack gbedu
Make you dey do shakara
St Mykhelz, ti tun gbede
Sparga Benz ti tun gbe
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Sparga Benz ti tun gbera
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Eh Eeh Aah Eeeeh
Sparga Benz ti tun gbera