
THIS SURE ft. G.sent Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
THIS SURE ft. G.sent - AYOMIDE
...
beat
beat
if I no get you by my side
beat by Ebira boy
Iwo ni mo ife my baby, never been this sure..
Oh my African Lady wey fine like this
Extraordinary thing you dey do me yea..
I just wanna let you know what you mean to me yea yea
Ko si anybody lai lai
Lai lai wey fine like this
Oh my African Lady wey fine like this
Extraordinary thing you dey do me yea..
I just wanna let you know what you mean to me yea yea
Ko si anybody lai lai
Lai lai wey fine like this.
If I no get you by my side
wetin I dey live for
Iwo ni mo ife my baby never been this sure
If I no get you by my side
wetin I dey live for
Iwo ni mo ife my baby never been this sure
This sure, this sure,
Never been this sure,
This sure, this sure
Never been this sure
This sure, this sure,
Never been this sure
This sure, this sure
Never been this sure
Anyone wey wan cause katakata I go fight for the matter
Para Para for the maga maga wey wan cause kwata, Bastard, thunder fire.
Ain't nobody go fit put Asunder for This love matter
Everybody knows say I'm in love with Ada
My guy This love na forever, my guy my guy see this love na forever.
If I no get you by my side
wetin I dey live for
Iwo ni mo ife my baby never been this sure
If I no get you by my side
wetin I dey live for
Iwo ni mo ife my baby never been this sure
This sure, this sure,
Never been this sure,
This sure, this sure
Never been this sure
This sure, this sure,
Never been this sure
This sure, this sure
Never been this sure