Party Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Party - De Catamon
...
The girl is a funny T. Opinion say i be OG
E no get OT i no get OT ye ye
De Catamon
...
Girl we go party tonight
Ye ye ye ye eh
Girl we go party tonight girl we go rock am tonight
Your body is alright and i go meet you for club
we go party tonight
And we go enter for the club
See this girl e dey on my mind yee
Girl e dey burst my mind
Girl e dey pulli off my mind
Girl we go party tonight
Party scatter
Money banter
I go really spend for your matter
Baby girl ajeh
I go roll igboli
Party scatter for my rolling
She go really spend for her johnny
She say she no cooli
Atedola pikin holy
And i no go lie, i go wa
She say she no metabolism
I get the life wey she go take apology
This girl e no cooli
She get all the dollar
She say she no cooli
Say she no get the power
And i get the power to cooli her down down down
A kin time for this love go down down
I no go lie
Say she give me the dreamololo
I don go kololo
Burst my bololo
Say she hide my heart for high kololo
Say high kololo eeh
Say she want my body make i mad
I don dey go koloko kokolo
Girl we go party tonight
Ye ye ye ye eh
Girl we go party tonight girl we go rock am tonight
Your body is alright and i go meet you for club
we go party tonight
And we go enter for the club
See this girl e dey on my mind yee
Girl e dey burst my mind
Girl e dey pulli off my mind
Girle wey dey buddy me
Girle wey dey carry me dey go to where i no know know
Girle wey dey burst my brain oh no
I don't really care
Shodi still dey banting
Be like i can't leave her
I get my knowledge from Agatha
You know say me i no dey like that kin thing
My body too holy holy
And your own no holy holy
And my body so cool i dey rock area jeje
As i enter nah so party dey dry dry
As i enter nah so party dey dry dry
All party scatter
Casablanca
Nah so me i just dey jolly casa
Like a brother to Ronaldo
My body go like a vendor
You know say me i don waka all over
I get Almighty
Say nobody like Almighty
The girl is a funny T. Opinion say i be OG
E no get OT i no get OT ye ye