Favour Me Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Favour Me - Flezzkid
...
oh na na
call me Flezzkid na na
yeah yeah
oh Lord make you bless me oh Baba
cause Time no dey
make my friend no pass me by for Benz
when I trek for leg ye yea
Oluwa gbemileke ahhh
Cause those people wey get the money o
if to say na two head wey them get Lord I need one more yea
make I join with this one
make I reason tight oh na na ye yea yea
Oluwa gbemileke ahhh ye yeah
Oluwa Favour Me oo(Favour Me oo)
see I no want see the shame o ah ah
cause no be crime to wake up
in a Lamborghini ehh na na na na yea
make my blessings wole, blessings wole
Oluwa Favour Me oo(Favour Me oo)
see I no want see the shame o ah ah
cause no be crime to wake up
in a Lamborghini ehh na na na na yea
make my blessings wole, blessings wole
Make Oyibo Man Call My Number
put things for my Aza
Make I get Credit Alart
Lord I don't want to be broke oh no
cause if my Pikin ask me wetin I go talk
ye ye
Cause those people wey get the money o
if to say na two head wey them get Lord I need one more yea
make I join with this one
make I reason tight oh na na ye yea yea
Oluwa gbemileke ahhh ye yeah
Oluwa Favour Me oo(Favour Me oo)
see I no want see the shame o ah ah
cause no be crime to wake up
in a Lamborghini ehh na na na na yea
make my blessings wole, blessings wole
Oluwa Favour Me oo(Favour Me oo)
see I no want see the shame o ah ah
cause no be crime to wake up
in a Lamborghini ehh na na na na yea
make my blessings wole, blessings wole
Oluwa Favour Me oo(Favour Me oo)
see I no want see the shame o ah ah
cause no be crime to wake up
in a Lamborghini ehh na na na na yea
make my blessings wole, blessings wole
I want to do like this Aje,
I want to buy motor Aje,
I want to buy the Benz Aje,
I want to build my own house na na
boy Flezzkid Na na