BLOOD OF JESUS ft. KENI OYÉ Lyrics
- Genre:Alté
- Year of Release:2023
Lyrics
Wake in a day
on time in a way
I dey find my way
I dey find my RABA
if e no dey how tinz e go dey
my head e go ache
I dey find my RABA
blood of je
blood of Jesus cover me
as e de drop from calvary
make e dey pour for my body
dey shower me
Ele lei
O jah(10x)
Blood of Jesus
make e cover me
Blood of Jesus
make e cover me
Alhamdulillah
I swear to God walai
Wetin you want i go buy
I no fit talk I dey die
Alhamdulillah
Glory to God El shaddai
If dem dey wait make i die
Dem ar’ wasting time yeah
Cos God forbid
I never killi somebody
I don dey waka jaga jaga
But Holy Spirit cover me
and Dem wan to cast me out to sea
But Mama Mia pray for me
Swear to the blood of Calvary
We can’t sin just to make money
E no funny
I can believe it
I stand to defeat
Blog and delete it
Chop my kilishi
No be interest
God be my witness
Nun be mistress
Yanch be my big stress
Fight am military
Many legs millipedes
Girlie my goddess o
Silly and wicked
Oh lord of mercy
Dribble dem like Messi
Dem ar’ come dey ar’ shark my Hennessy
Dem dey rub me dey shine Vaseline
Oh lord Oh Jesu
From Saudi to Berlin
Na The reason I work for my money
Thank God say God Cary me along….
Wake in a day
on time in a way
I dey find my way
I dey find my RABA
if e no dey how tinz e go dey
my head e go ache
I dey find my RABA
blood of je
blood of Jesus cover me
as e de drop from calvary
make e dey pour for my body
dey shower me
Ele lei
O jah(10x)
Blood of Jesus
make e cover me
Blood of Jesus
make e cover me