JuLee ft. G-Blaze Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Them won pull up in the hood
So much struggle in the hood
With the Henny on my hand
Gat the glizzy on my side
Put the Devil on try
And if na war you Dey find
Baby tell me make I know
30 of my nigga done come make I Roll
30 Orishma come my Caro
I was burn in the south side
I was raise in the north side
With my friend nwa Julie
Aboy nwa Julie Life he sweet
Na money Oo when you get you be Honey Oo
You no get you be monkey Oo
I miss mama nwa Jule
Something kA nana kewonke
Something kA nana kewonke
Something kA nana kewonke
Me and you want to wawonke
Me and you want to wawonke
Oluwa we Dey pray for the raba
Counting my blessings singing Hallelujah
Baba take me oleke oleke
Baba See the boiz don
Dey para Who am I When you bless like this
Fresh boy see person pikin
No joy dem Dey feel the hit Dance on Dem Dey feel the beat oh oh !!!
Away away away!!!!
Faraway faraway
Hmmmm!
Away away away!!!!
Faraway faraway Dem Dey sing the Song now
I was burn in the south side
I was raise in the north side
With my friend nwa Julie
Aboy nwa Jule Life he sweet
Na money Oo when you get
You be honey Oo you no get you
Be monkey Oo
Miss mama nwa Jule
Something kA nana kewoke
Something kA nana kewoke
Something kA nana kewoke
Me and you want to wawoke
Me and you want to wawoke
You know say I no Dey carry lass
Steady cash out live my best life
Hustle come first me no waste time
pull up in bank in a Bin Bin roll
You know say I no Dey carry lass
Steady cash out live my best life
Hustle come first me no waste time
Pull up in bank in a Bin Bin roll
No kin kin roll kin kin roll
Kin kin roll No kin kin roll
Kin Co Oh co oh my God oh my God Hon ohh