Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yeei mmmn

Addi emperor skysis

Real badness

Sasco

No be juju juu eei

Six30 on the beatz


Dem say who be that guy

Wey dey run the street

Aaaahnn

Who be that superstar wey dey run the street

Yeei

Dem say who be that guy

Wey dey run the street

Aaaahn

Addi emperor still a smile and a show teeth


As I enter the place

Dem say

No be juju be that yeei

No be juju be that

Adey come show dem levels

No be juju be that eei

No be juju be that

Talented and versatile artiste

No be juju be that mmn

No be juju be that

Adey spoil everywhere I dey

No be juju be that mmn

No be juju be that


Verse 2

No be juju

This one na favor

All thanks to the creator

This talent be my future

See me I no dey play

If na music make dem call my name

Adey on my way

Gi what belong to ceaser to ceaser

See me I no dey play

If na music make dem call my name

Adey on my way

Gi what belong to ceaser to ceaser

Yuh

Gimmie de mic mount the stage and speakers

I don waka many kilometers

Feel it inna de bass fell it inna the tweeters

Check the collaboration and the features


As I enter the place

Dem say

No be juju be that yeei

No be juju be that

Adey come show dem levels

No be juju be that eei

No be juju be that

Talented and versatile artiste

No be juju be that mmn

No be juju be that

Adey spoil everywhere I dey

No be juju be that mmn

No be juju be that


Dem take me go mallam ein der eei

Nothing dey work for dem

Eno work for dem

Dem try me spiritually

Dem try me physically

But dem can't stop jah planning

Dem can't stop jah planning yeeeei

Dey no wan see us go higher higher

But we give them more faya ya faya ya

Youth we inspire ya inspire ya

Dem try and dem taya ya taya ya

So if you no like me yeei

No be juju be that

No be juju be that

Adey go higher yeeei

No be juju be that

No be juju be that


As I enter the place

Dem say

No be juju be that yeei

No be juju be that

Adey come show dem levels

No be juju be that eei

No be juju be that

Talented and versatile artiste

No be juju be that mmn

No be juju be that

Adey spoil everywhere I dey

No be juju be that mmn

No be juju be that


Dem say who be that guy

Wey dey run the street

Aaaahnn

Who be that superstar wey dey run the street

No be juju be that

Yeei

Dem say who be that guy

Wey dey run the street

Aaaahn

Addi emperor still a smile and a show teeth

No be juju be that

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status