Oga Ade Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Oga Ade - Kuyeh
...
Oga ade de de
You know i don se se se
i don do many kpegede
For my hood i don see shege
Shalaye ye ye
I’m sorry come again?
Oroma dey where the money dey
All for the money jubadi
You dey try to travel oversea aje
I dey see your struggle and your Ps aje
Only jah got man still standing here for real
Protect my friends and all my gees for me for real
Famillies dem ah call on thee yeah
Make a man work differently for real
Different ways we dey find money aje
Oh my oh my oh my gee aje
Oga ade de de
You know i don se se se
i don do many kpegede
For my hood i don see shege
Shalaye ye ye
I’m sorry come again?
Oroma dey where the money dey
All for the money she go dey
Oga ade de de
You know i don se se se
i don do many kpegede
For my hood i don see shege
Shalaye ye ye
I’m sorry come again?
Oroma dey where the money dey
All for the money she go dey