
Omo Alayo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
It's your boy senior M now
Is glory empire
Ye eh
Yeah yeah yeah
Who no wan flex
For this life
Make I see your hands up
Who no like enjoyment For this life
Make I hear your voice
If I aim for the star and I fall on the moon
Them go start to complain yeah
If I try to try and double my hussle
Them go say make I explain yeah
Elerugberu eh oh oh
Oh oh oh make you carry your own load
Yeah
Maa gberu mii
I go carry my own load
Wetin I do dem Omo alayo
Wetin I owe dem
Wetin I do dem Omo alayo
Wetin I owe dem
You be weak man but for safety
You claim gentle man wayo
You de judge me all the time
You creat holiness standard wayo
Oga de do your thing
We no de wan category yeah
And if I step on you by mistake
I will tell you that am sorry yeah
Elerugberu eh oh oh
Oh oh oh make you carry your o own load
Yeah
Maa gberu mii
I go carry my own load
Wetin I do dem Omo alayo
Wetin I owe dem
Wetin I do dem Omo alayo
Wetin I owe dem
Eh eh its your boy senior M now