Time Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Chzz
Chzzy for you
If not for my jah
I swear I for don waka
Back then daddy used to say
He who fights and runaway
Lives to fight another day
Day
So hustle make your hustle pay
Because nothing good go dey
If the money no go dey
Day
Say me I no come life to struggle
I come this life to bubble
That's why I gat to hustle
Make I make my pay
So na matter any trouble
Nothing fit make me stumble
Cos jaja gat my muscle
Every day by day
Swear every night and day man no dey sleep
Because dem say nothing good come cheap
Olurun I dey pray make you come strength me
Cos this street wey we dey e be unfriendly
Cos me I've got no time
No time no time
Always I'm on the grind
No come fuck with my time
My time my time
Just money on my mind
Life don Carry me go
Somewhere far wey me I no know
Things I've been through nobody knows
Nobody know
As nobody knows tomorrow
Na who no road wey I follow
Shout out to all my guys on the road
Say today na the D day
Take me to the Seaway
Tell me something nice
And I go sing for you like Ckay
Omotena this way
I love this your display
Come into my life
I no go play you like a DJ
Cos I'm I've got no time
No time no time
Always I'm on the grind
No come fuck with my time
My time my time
Just money on my mind