![Jesus Birthday ft. Bhadboi OML](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/15/c3095c2b70364e35b3bf2799008d69ad_464_464.jpg)
Jesus Birthday ft. Bhadboi OML Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Awudah
Badderman
Omoola lilkay
Shawty be lil please don't leave me
And I be like bitch please don't kill me
The lord is your billings
You hurting my feelings
Odun yi matun tin lo and I never pull up
Shey make I start to dey sell cocaine?
Abi make I sell one of my kidney?
No, yahoo nikan lole se
Han
Abi make I start to dey sell weed?
No, NDLEA fit dey chase me
Abi
What if I start to dey steal flour make I go sell am for the nearest bakery
Abi make I use person pikin do ritual?
On my whatsApp make I use my number six viewer
Abi
Tinba lo loyan toba bounce back at the end of the day on my own sha ni mowa
Oda bi jesu onise birthday lodunyi odi odun tonbo
Adiye ti morobi mapa gan tin show Sturborn
Onse mi bi ki fi naija le kinsalo london