
Melo (fake friends) Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
Melo (fake friends) - Issa
...
Melo (fake friends) by Issa
If I tell you wetin my eye don’t see
You go know say I no be j j c
Na who you know go fit kill you
I wan free for this jungle
Cuz I want to show more
Eni ba lo mo o o o
Chorus
If I tell you hello o
Fake friends make dem melo o
So many things were the bother me
Dem won try make I fall ni
If I tell you hello o
Fake friends make dem melo o
Tell me where you sabi me
Abi you come to pa mi ni
Uh uh uh uhh uh uh uh
Uh hmm uh mm uh uh
Uh hmm uh uh hmm uh
Uh hmm uh uh uuh uh
Verse 2
Man no fit talk wetin eye don see
I need more high gimme Hennessy
Many many people wan to call on me
Many many girls wan to fall for me
I don try b4 I wan try again
No late comer for the game
Ori buruku faraway
Don’t let dem block my way
Very soon mo ma gara tan
Dem go see my name for board
E go shock dem for sure
Cuz I do my things on God
Post-chorus
If I tell you hello o
Fake friends make dem melo o
So many things were the bother me
Dem won try make I fall ni
If I tell you hello o
Fake friends make dem melo o
Tell me where you sabi me
Abi you come to pa mi ni
Uh uh uh uhh uh uh uh
Uh hmm uh mm uh uh
Uh hmm uh uh hmm uh
Uh hmm uh uh uuh uh
Telephone sounds
If I tell you wetin my eye don’t see
You go know say I no be j j c
Na who you know go fit kill you
I wan free for this jungle