![My Shoe ft. Samgard](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/15/e1e28f8a20f4451a8cb66cd86cff4c17_464_464.jpg)
My Shoe ft. Samgard Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Wo
Samgard afro bars
Ah wo
Mr Phyz
Omo eleniyan
D daddy producer
Go
I wanna move from lagos to the world
Honestly no stressing just blessings
Comment ça va ça va bien merci
Baba god look at my side mo fe shine
Lesson learned I'm ready for the claim
Through the struggle and the grind your boy stays aligned
So make my success chime
Jeki mama prayer gba lori mi
Ki everybody ma je macaroni mi
Ko ma bo card koto rimi
Bless all my gees too not only me
Enjoyment no go kill us
Dem girls go dey bill us
Ama fi owo sere ni nu quilux
Won ma ni ta lo n ball bi oh jesus
Na me get my shoe If I like I go rock am without the lace
If I give you my shoe shey u go fit to help me run my race
Together we go shine no matter the obstacle wey we dey face
We go succeed we go blow all over the world dem go know our face
I hope you feel me now
Haa
I hope you get it now
Haa
Padimi jo gbera ma sun jeka fi oru hustle
o mo pe enu ko ra muscle
I hope you feel me now
Haa
I hope you get it now
Haa
Won ma pe wa ni aji gba wire omo ajilo moto
We go forget about the sorrow o
Wo
Me I no be nepa buh everyday mo fe gba wire
Alfa o kin sun everyday lo n fa aya
Emi ri eni to gba ifa to pa da losi mecca fun prayer this life ona kan o woja
Last last we don connect
Hotspot wey you connect no go forget
If you tell your income source you go regret
People wicked fast fast street go forget
Man no be god ah ah
My brother pray to most high ah
Eh ah ogologoma
Chineke ogologoma ah eh ah
Ogologoma
He light up my world no electric or solar
Human help no dey too last
Only god know my shoe size
No disappointment and god no be human ah
Na me get my shoe If I like I go rock am without the lace
If I give you my shoe shey u go fit to help me run my race
Together we go shine no matter the obstacle wey we dey face
We go succeed we go blow all over the world dem go know our face
I hope you feel me now
Haa
I hope you get it now
Haa
Padimi jo gbera ma sun jeka fi oru hustle
o mo pe enu ko ra muscle
I hope you feel me now
Haa
I hope you get it now
Haa
Won ma pe wa ni aji gba wire omo ajilo moto
We go forget about the sorrow o