24karats Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Kola boy (omo ologo) don enter the caba,
I don’t give a fuk woo me dada,
I be king no Dey follow me Dey drag am
No long cap I no get time for gragra,
I don’t give a fuck woo me dada,
If you beh them go cut all your dada
As we Dey sustain (no be human work oluwa loshey,some people Dey wish say I go fail!! )
I go let them know say (if jah dey my back ,I no fit fail , some people dey wish say I go fail !!! )
Na lie , na lie
Eni to roreh Romi (ire loma ba)
Eni robi romi (Ibi loma ba )
Moti gbere mi de (them Dey go gaga)
Eni to roreh Romi (ire loma ba)
Eni robi romi (Ibi loma ba )
I’m dripping like ice (24karat)
I won shine n ball
I no come to sleep
nigba teyin sun ati ji
many things toju tiri
see thing tenu oleh wi
bad belle I say oju tiyin
sapa is real no go knack osho free o,
Igboro loga wa
Eyin kule lota wa
only God getti power
She won die give her charger
Orimi mashemi n beggar
gonna travel go last Vegas
with my G’s n ma Diana !
As we Dey sustain (no be human work oluwa loshey,some people Dey wish say I go fail!! )
I go let them know say (if jah dey my back ,I no fit fail , some people dey wish say I go fail !!! )
Na lie , na lie
Eni to roreh Romi (ire loma ba)
Eni robi romi (Ibi loma ba )
Moti gbere mi de (them Dey go gaga)
Eni to roreh Romi (ire loma ba)
Eni robi romi (Ibi loma ba )
I’m dripping like ice (24karat)