![Normally](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/14/c511d8da60f84a5bb382a04a5b5f8be8H3000W3000_464_464.jpg)
Normally Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmm yeah
Aroma bi onga yeh
Hmmm yeah
Ha ha ha ha eh ya ya
Ha ha ha ha eh ya ya
Ha ha ha ha ha
Ha ha ha ha
Normally
Money on my mind o normally
I no get salary
I carry my cross go Calvary
Won ni won n wa mi
Na money dey give me the energy
Ma lo bother mi
Ma lo fi ti e ko ba mi
All I wanna hear na pon pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Haaa pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Haaa Normally
Money on my mind o normally
I no get salary
I carry my cross go Calvary
Won ni won n wa mi
Na money dey give me the energy
Ma lo bother mi
Ma lo fi ti e ko ba mi
Won l'orire ni ko f'ero
Mo fe ko awon temi sori payroll
And I don't want to stay broke
Omo olope dandan kin gba pay o
If I don gallant
Dem go start to talk say I standard
I say e don do with ankara
Carry me reach there like cana
Omo mio kana
Just for the money
Many promises for my mummy
If you no get money am sorry
Omo oro you know say na dulling
And I get reason tin se para lo
O mo wipe gold no be Diamond
Moving mad like a drug baron
Zero dulling ma dara lo
Normally
Money on my mind o normally
I no get salary
I carry my cross go Calvary
Won ni won n wa mi
Na money dey give me the energy
Ma lo bother mi
Ma lo fi ti e ko ba mi
All I wanna hear na pon pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Haaa pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Me I no fit shout o
Got my dreams like Pablo
Enemies fe kin ka ko
Oh my God o
Anything wey I touch o
Make e turn into gold o
Hmm I say normally
Omo mio gba salary
Hmm hmmm gradually
Sanwo mi kin to lo ke si army
Uhn money wey go change my story
I am not a novice
Baba change my story
All over the world make dem know me o
Haaan change my story
I am not a novice
Baba change my story
All over the world make dem know me o
Normally
Money on my mind o normally
I no get salary
I carry my cross go Calvary
Won ni won n wa mi
Na money dey give me the energy
Ma lo bother mi
Ma lo fi ti e ko ba mi
All I wanna hear na pon pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Haaa pon pon
Me self want to gara pa
K'omo oro mi ma da nla nla
Big on big o money on my mind all day
Haaa pon pon pon
Want to gara pa
Mo ma da nla nla
Money on my mind all day
Haan pon pon pon
Want to gara pa
Mo ma da nla nla
Money on my mind all day
Aroma bi onga yeah