
On a mission Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Me I Dey do my thing I no be regular
Naija boy I get stamina
Me and u we're not similar
No dey eye me now, ma lo kobami na
24/7 I get jiggy
You can never never moneypress me
The things that u do don't impress me
Your speedometer no fit stress me
Am on the move
They can't never ever stop me
Am on a mission
I get the vision
Am on the move
They can't never ever stop me
Am on a mission
I get the vision
I be naija boy wey no dey cap
Tell them other boys may dey recap
My bbl love no be lekpa
Je kin shano si baby sun momi
If u vex me u go kpeme
When I enter u better sempe
Oluwa dey involved
I get my blessing from above
Am moving am moving silence
Yoruba boy am timeless
Okunrin meta am fearless
Omo oba emi baddest
Happy yourself,
Let no other man dull your spirit
You can never stop me now
You can never hold me down
Am on the move
They can't never ever stop me
Am on a mission
I get the vision
Am on the move
They can't never ever stop me
Am on a mission
I get the vision