Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hey hey hey

Handy Richies

Asian Kuti

E sweet o sweet o sweet o sweet abeg


Many pressure on me

They say shit on me

Only care about money nothing else

Ki emi ṣa giza sẹ

(giza)

This street some na your brother

(brother)

Some enemy like brother

(brother)

I keep my circle small

Cause i know them small

(them no small rara)

Everybody dey go through one or two

But who you wan tell

No evidence my brother

If I know make am wetin be my evidence

(no know)

Street go offer you everything

(everything)

Na you go choose wisely on everything

(everything)

Cause,many many things

(many many things)

Many many things


I wanna take away all my sorrow

(all my)

Baba God gangan show me way

(show show)

Pushing the highway

(highway)

My lifestyle lowkey

(low low)

I wanna take away all my sorrow

(all my sorrow)

Baba God show me way

(show)

Pushing to the highway

(highway)

And the lifestyle lowkey


Handy Richies


Many many things

Many many things

I no be Zino

I get many many gist

Many many things

Many many things

I no be Zino

I get many many gist


Our Father

(our father)

Who art in Heaven

(who art in heaven)

Halloweth be thy name

(oh)

Glory glory all the way

(all the way)

(oh oh oh oh oh oh)

Aje on God

(on God)

Very soon I go reach that top

(that top)

I know this road is rough

But I will never stop

(ẹma sare)

Vibe till they kingdom come

We do things out of love

But if you fuck us

Awọn eruku pọ gan

(gan gan)

All about money

(money)

Na my cross, I go carry

(carry)

Working so hard, not easy

(not easy)

Keep pushing till my season

(oh oh)


Many many things

Many many things

I no be Zino

I get many many gist

Many many things

Many many things

I no be Zino

I get many many gist


I wanna take away all my sorrow

(takeaway)

Baba God gangan show me way

(oh)

Pushing the highway

(eey eey)

My lifestyle lowkey

(low low low low low low low)

I wanna take away all my sorrow

(sorrow)

Baba God show me way

(show)

Pushing to the highway

(highway highway)

And the lifestyle lowkey

(ye)


Everyday jaiye

Mofẹ pawo

Emi ofẹ gbọ pe wọni wọsọpe

Na only money dey ginger me

(eh dey ginger me)

I will never stop

(never)

I know this road is rough

Very soon I go reach that top

(eh eh eh)

Aje on God

(on God on God)


I wanna take away all my sorrow

Baba God gangan show me way

Pushing the highway

(ẹma sare)

My lifestyle lowkey


(geofficialmix baby)



(e sweet o sweet o sweet o sweet abeg)

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status