Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Can someone fetch me Simon Peter

This cross wey I carry

E heavy make I no lie


Must really be dumb of you, if you really think I don't move with Glock bearers I swear

Come ina my city if you listen you go see say na my song be the national anthem there

Coffee or tea for a gangster? Shey you Dey whyne or you ain't got no Idea

Coming from hell I'll never go back there Oloun ma je


Ejoor Biko, no whyne me biko

If I get this money e go change me biko

Shey all of una Dey when I Dey on zero

Nothing Dey my Aza Nothing Dey my Kolo


Ejoor Biko, no whyne me biko

If I get this money e go change me biko

Shey all of una Dey when I Dey on zero

Nothing Dey my Aza Nothing Dey my Kolo


Oluwa show me mercy Omo Kekere ni mi

See I swear I'll shock you heavy if you're looking down on me

Oluwa show me mercy Omo Kekere ni mi

But I swear I'll shock you heavy if you're looking down on me


Upper Iweka boy I was thugging for a minute

Story of my life I swear you go need extra sheet

Last to pay in school I broke the record Hilda baci

Things you say about me I Dey hear am but I fashii

Many people tried to help me but they left on they way

See I swear to God the kain race I Dey run e different

I Dey knuckle slow & steady till I lost my Onny

Showed me a different approach to life, changed my perceptive


I was seeking validations in the wrong places

Looking up to niggas but they scared of me

Ashley messed with my ecstasy Gaslight me


But why you wanna know my mind, if I tell you my truth

Say you no fit handle am, you go use me catch cruise

You no fit come out alive if you get in my shoes

Your mami water no go save you, woah woah


Can someone fetch me Simon Peter

Cus this cross wey I carry

E heavy make I no lie


My baby tell me it is over,

I'll miss the way she lick am, but Wetin I go do now?




Ejoor Biko, no whyne me biko

If I get this money e go change me biko

Shey all of una Dey when I Dey on zero

Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo


Ejoor Biko, no whyne me biko

If I get this money e go change me biko

Shey all of una Dey when I Dey on zero

Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo


Upper Iweka boy I was thugging for a minute

Thugging for a minute

Thugging for a minute


GAZA


My baby tell me it is over

I'll miss the way she lick am, but Wetin I go do now?


Ejoor Biko, no whyne me biko

If I get this money e go change me biko

Shey all of una Dey when I Dey on zero

Nothing Dey my Aza Nothing Dey My kolo


Ejoor Biko

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status