YOLO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Omo life is short my broda
Make you no reason the matter go far
E go soft my brova
Never relent me I keep going further
I keep going further
Kosi nka to le bami so
Moma na owo Mio ni ba won Nora
You know life is Yolo oo
Ani no one knows tomorrow oo
Taza mi ba gbe moma dajoko
Awon nka ti ronu debi tan soko
You know life is Yolo oo
Ani no one knows tomorrow oo
Taza mi ba gbe moma dajoko
Awon nka ti ronu debi tan soko
See bobo no dey call my phone if you need my assistance
You no dey witness my sleepless night
Jor malo reason mi lo one kind rara
See bobo no dey call my phone if you need my assistance
You no dey witness my sleepless night
Jor malo reason mi lo one kind
One kind
See right now anything no funny again for my eye
Bukata been making temperature dey high
depression go make person feel like to kpai
Buh no qualms
I learnt my lessons for life walahi
You fit dey shenk me brother na ur time
Anyhow e be alhamdulilahi
Watin go be go be
Joh malo romipin
Joh malo admit me
Cause I'm still existing
Watin go be go be
Joh malo romipin
Joh malo admit me
Cause I'm still existing
See bobo no dey call my phone if you need my assistance
You no dey witness my sleepless night
Jor malo reason mi lo one kind
See bobo no dey call my phone if you need my assistance
You no dey witness my sleepless night
Jor malo reason mi lo one kind