Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Mega

Okwa anyi nuya

yeah yeah


If I enter them go say mega

How you dey do the beat

My bro no be my fault


On God I swear I will never stop

If you hear the rap

Nigga rate am


Na the street boy wey don go through many stress

for the street

Man I be man of street


Never going back were sapa won hit me

but now am the beast from the east


Music bringing out the best in me

You fit call your bestie make una two show


If una do me well

Aje I go pay well

cuz I be man of my words


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem bu kwa aju anu


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem bu kwa aju anu


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem bu kwa aju anu


Mega the king

I don come again

Never underate

Guy E no dey pay


Cuz I get my own risk

Price going up

In a big way


Me and my men

I say we trafficate with our escort

Following short cut


My guy we no fit poor again

We no dey lost


See the big boys

Pulling up in big Benz


Them dey wait make I come

Make them close gate

Cuz if I come na money I go spend



Tell the bitches make them wine the waist

Cuz I no fit wait

Na bundles I dey spray


Bigger boyz

When we pull up it's a big tragedy

Cuz my nigga we get stamina


See

We nor dey ever come late

BeCuz na money matter we dey come do now


See boys

We nor dey para na

If you get money

We no dey cap no shit


See if you give me ball I go score goal

ButI no be rocket

But i dey run so fast


See

Bigger funds na him dey my mind

I nor dey think about any bitches now


See you know say

I won top the chart

I dey ball I dey ball

I dey spend the Cash


See the girls

If them come Dem go chop the cash

Flex flex flex

Feeling up in jet


See the big boy and the big God

See we get plans

That we want to ball


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem ibu kwa aju anu


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem ibu kwa aju anu


Ije ije

Agaba Agaba

Nwannem bu kwa agaba

Nwannem ibu kwa aju anu


Ima na owelu ndi we obodo

Anyi Bata nwannem obodo edelu gim


Nnuku nmawu bu ta na ogbor

Obele nmawu agba osor


Okwa isina idiatujor

Nnwafor agulere

Nwannem we nor dey dull at all


Anyi ga gusi kwegi na odogwu di na ulor

Onye obuna bu kwa odogwu akaya


INCANTATIONS

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status