Marlene Mattos Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Play my heart you know
Haayi haayiii
(Hi mix on fire)
Pe pe peere reee
Pe peere reee
Marlene Mattos!!! Go wear Prada for the Party
High Fashion guys self dem no wan gree
Rihanna don go buy Louis Vuitton
My wrist watch na Jaeger Lecoultre
Datina don shop for bras and lingerie
My guys got racks dem no Dey wear raggs
Sassy divas wan chop my cefas
We Dey pop bottles on shuttles cuz we hustle
Olooolooo
We dey party hard
For my backiyard
We Bn balling hard
All my girls don maddd
All my guys don highhh
For my backiyard
We go Turn up and Party Hard
Let’s go groove on my private Yacht
I shot whiskey with my Straight Eyes
Ganja man puff and pass no Drag
Jesus wey turn water to wine
Say make we party till end of time
Why you come here come dey sober
Go down low go down low
We go Turn up and Party Hard
Let’s go groove on my private Yacht
I shot whiskey with my Straight Eyes
Ganja man puff and pass no Drag
Jesus wey turn water to wine
Say make we party till end of time
Why you come here come dey sober
Go down low go down low
Marlene Mattos!!! Go wear Prada for the Party
High Fashion guys self dem no wan gree
Rihanna don go buy Louis Vuitton
My wrist watch na Jaeger Lecoultre
Datina don shop for bras and lingerie
My guys got racks dem no Dey wear raggs
Sassy divas wan chop my cefas
We Dey pop bottles on shuttles cuz we hustle
Olooolooo
We dey party hard
For my backiyard
We Bn balling hard
All my girls don maddd
All my guys don highhh
For my backiyard