Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Struggle - MAIKUSH

...

Life is full struggle

We have to buckle

Buckle up

Try a way to survive

Classical Bhoy

Kush

MAIKUSH

I dey pay my tenth

pay my tithe

dey pay all my dues

no come here dey whine my head

whine my chest

sTILL dey whine my bills

I no dey joke

with my right

with my left

and with my side

i dey do all this to put smile on them face

Oshey o!

I go dey Wonder why I con this life

Nothing seems easy oh

U gat to stand up and fight

Fight for your daily bread oh

You fight to survive

Every night, everyday and night o

We dey push am everyday

I know say one day I go make am

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

....... Cu ku iza

Anything you want to say

make you yarn

make you dey tell dem o

will do what i love

what i cherish

What i care for OH

No come dey here

dey spew weytin

you no sabi do for yours

I dey para pass you

gentle for face

yOu no sabi me ooh

Life Is struggle full of pain

Full of atrocity

I can't see the sunny days 'fore the rain,

Oh God please help me maintain

cause I don't wanna sit back and watch things hands in my pocket...

No motion, oh Lord find a way

to trying to sustain

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

Gbam gbam dun

Ngbam

Kiz kiz kiiiiz

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status