
Peace of mind Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I no dey fight nature again
Wetin go be go be I know now
I no dey for trouble again
I no dey want trouble again
Ah no dey like to stress myself
Wahala fit turn man to craze
I too love my peace of mind
You throw stone I no dey bother
My lifestyle no be regular e get why I no dey shout
Many things wey full head my type no be anyhow
Know this and know peace
I'm deep for a reason
I'm a different type of specie
Different type of specie
Know this and know peace
Im deep for a reason Im a different type of specie
Different type of specie
Elo laye o o a elo laye o rora