Heavy Amount ft. Okonkwo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Egwu, ewu, chai
(Whoop, whooop)
Hia
(O-K-O-N-K-W-O)
Badman from the south, Watch your mouth, Dey your dey guy dey your route, Anom nezi yeah up and about
I dey that zones one roundabout, Eja kika pelu roundabout, Big blunts some cold stout, Fit land for your head yeah no doubt, Let's be guided avoid the showout
You know what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
That's what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
Dem say nothing him fit amount till I stone them heavy amount, It's all there no need to count, Start engine when I mount
Then it's poof out of sight abeg no come dey gaslight, I dey come hang tight (I dey come hang tight)
Make them wait tire sorry for wait I Don show up, To show out... only way to go is way up
Been down, cos I came from the bottom, You've been down cos you keep chasing bottom
No let nyansh end your destiny, how far, That's a fucking recipe for disaster
Omo ale don't be a fucking bastard, Eye go clear when you down to your last card, No more doings
Dem hoes no where near, not a single care, use your head omo beware, You say love dey, omo for where?
E scarce, omo e rare, For better update I open ear, So man fit flex like one General Overseer
You know what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
That's what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
Better runs, Heavy funds, All in hundreds, no be ones, Bank loaded plus the guns, I know pros I know cons
Better runs, Heavy funds, All in hundreds, no be ones, Bank loaded plus the guns, I know pros I know cons
(Heavy Amounts, Heavy Amounts)
(Heavy amountsssss yeah)
(Whoop, whoop)
You know what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
That's what the fuck I'm about
Heavy amount, Heavy amount, Heavy amount
(Whoa!)