Struggle ft. VickyBrown Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
No be say i no like to dey ball
But i no wan cry twice
Say my brother if you poor
All your enemies go gather talk
I like it like that
So better make you run
If you see them na ayyy yaah
If you get money now
And you get big house
Them go say na ritual
Make you no mind them
If she smoke e shisha
Or she get e big yansh
With her big Bobby now
Make you no mind them
Ehhh struggle
Wetin make man wake up e wan leave town
Ehh struggle
Na wetin make man kee man e no feed am
Ehhh struggle
Say I fresh and clean but you no feel am
Ehh struggle
Say i get money but i no give am
Mama tell me say she no get money
Me tell am make she calm I go see money
Cus I gat the blessings of my daddy ohh
Wetin I Dey touch e Dey see plenty
And I serve the lord I go get money ohh
When the money come I go buy big house
Cus
Mama tell me say she no get money
Me tell am make she calm I go see money
Steady searching for the money mama steady calling on me
Any man wey slack go lack
Ye
Hommies steady talking to me
Mama steady calling on me
Na my garri water Dey pass yea
But I nogo talk steady I grind and I ball
Wan sip alcohol Oluwa answer my call yea
Oh my God No
Aza man don carry my money Jakpa Go
But I nogo stop I nogo quit until I blow
Till I get funds like jowi Zaza
Feel like a prince in Fazza
Fight like mufasa
Ehhh struggle
Wetin make man wake up e wan leave town
Ehh struggle
Na wetin make man kee man e no feed am
Ehhh struggle
Say I fresh and clean but you no feel am
Ehh struggle
say i get money but i no give am
Mama tell me say she no get money
Me tell am make she calm I go see money
Cus I gat the blessings of my daddy ohh
Wetin I Dey touch e Dey see plenty
and I serve the lord I go get money ohh
When the money come I go buy big house
cus
Mama tell me say she no get money
Me tell am make she calm I go see money