Pray (speed up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Olaminiranz yen shogbo
Abeg make you show me love
Brother make you show me love
O yeah o yeah o yeah I Dey here eeh
Make dem no go dense the boy
Make I fit set fih ball
Show me the way eeee eeeeh
Many many things man don jam for this life
Many wuru wuru kata kata man don jam for this life
I just Dey work harder to live and survive
Eleda masun make my joy no decline
I Dey pray I Dey pray oo
Make hustle pay eeeeh ehhhh
Make e no teh eeeeh eeeh
Jor bami se eeeh eeeh
I Dey pray I Dey pray oo
Make hustle pay eeeeh ehhhh
Make e no teh eeeeh eeeh
Jor bami se eeeh eeeh
Kowo sah ti peh ni baba
Me I don hustle tire
All about the vision no drama
As I live my life, no yawa
Because I Dey work and I pray
Baba God bless my way
Make your light shine on me
Bad man they criticize me
See as them they analyze me
I no mind I Dey do my faaji
Feel grove as e Dey catchy
Bad man they criticize me
See as them they analyze me
I no mind I Dey do my faaji
Feel grove as e Dey catchy
I Dey pray I Dey pray oo
Make hustle pay eeeeh ehhhh
Make e no teh eeeeh eeeh
Jor bami se eeeh eeeh
I Dey pray I Dey pray oo
Make hustle pay eeeeh ehhhh
Make e no teh eeeeh eeeh
Jor bami se eeeh eeeh