
Mo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Mo - Barry Jhay
...
Every new day new wahala Wetin Dey happen wetin pa
My enemy fall for gotta YAKATA Emi idan Mo gbena gori ota
I no b custom l no Dey border Agbako 750 10 naira lon ta o
Na since when I don enter this world them don Dey tell me say one day e go better o Ego better o
Shey na like this una Dey do for this place Clearly everybody don crase Demon tan Eshin color color Moti Koja eni temama fobolo
Abi awon ase yin te mama ledi mon Opon ti sun omo Kosi yen mon Kinihun loba eranko a yato Oloml lo ma re Alara lo ma MO lo maie Alald lo ma M
MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO!
Me no get energy no energy to dey worry worry I'm on my end i stay jiggy
Omo no b lie say this days a problem sheared na see finish
Ko de le re body
lf I no retire nobody fit retire me
Gba bayi no come dey dey pressure me
lf I never die nobody papa fit to bury me
Shey na like this una Dey do for this place Clearly everybody don crase Demon tan Eshin color color Moti Koja eni temama fobolo
Abi awon ase yin te mama ledi mon Opon ti sun omo Kosi yen mon Kinihun loba eran a yato
Oloml lo ma re Alara lo ma MO
MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO!