Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Cover me ft. DeezerBoy & Heisfara - Lilfire

...

Oh oh oh oh

Lilfire

Oh oh oh oh

Yeah

See I wan talk wetin dey my mind

See I'on really know who is really inside

See many many things wey dey bother man

No doubt

But I getti God wey dey cover me oh

See I've been living life on a merry go round (See I've been living life on a merry go round)

But it I ever flopped yeah I won't lock up

Family is my strength and I won't give up

No doubt

But I getti God wey dey cover me

God dey cover me oh

See me I no fit stumble

I be like Messi wey dey dribble

See I getti God no be oracle

God dey cover me oh

See me I no fit stumble

I be like Messi wey dey dribble

See I getti God no be oracle

Una don dey craze

Shey nha my name una dey use dey play

Oluwa lon shey

Me I just dey I just dey my lane

Subhannallah

Thanks to God that I know I shine

Many times them no look my side

Uhmm uhmm then no fit see my kind

Many times many want make I fumble

You see say them dey look for trouble

Me I no dey run I dey humble

You know this life be like jungle

Glory to baba glory to Jehovah

Many times I dey like I'm a soldier

All of us go dey when it's all over

God dey cover me oh

See me I no fit stumble

I be like Messi wey dey dribble

See I getti God no be oracle

God dey cover me oh

See me I no fit stumble

I be like Messi wey dey dribble

See I getti God no be oracle

Omo them no know the story oh

Came from grass to glory oh

Nobody dey for me when I dey on the street

When man dey run from defeat

On God

See my life don dey concur

I dey call my odo

We dey splendour

Hallelujah meje

Them be dey show me shege

So many lifes we lost it

But you kept me on (on God)

God dey cover me oh

See me I no fit stumble

I be like Messi wey dey dribble

See I getti God no be oracle

See I stand strong I be Zuma rock

If them wan come I be sharp razor

Heykens on the battle ground

Fearless fire wondamo

See them no fit stop me

I be fire that's steady burning (yeah)

Make nobody bother me oh

See I stand strong I be Zuma rock

Oh oh yeah.

Lilfire

Deezer boy (na me be the morning star)

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status