![Somebody ft. Haeman](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/10/1db236d226ca4370b963751ac825126f_464_464.jpg)
Somebody ft. Haeman Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
To be somebody
(To be somebody)
To be the boss omo you gat get money
(you gat get money)
Eh,ewo alhaji
(omo alhaji)
Young and I getting money omo you such a lucky
(you such a lucky)
Won le won bati
young boy with the sackEyor guru-miraj
Everyday of my life Shower your blessings on me
(on me)
Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti
(inu Bugatti)
E no get who dey go give
Wey go say e no wan take
Me I wan take
Because I don tay
If na insult I don take
But I just dey
I no show craze
I Know say I get grace
And na the matter I dey face
On top the money I chase
Bad belle dem dey hate
Dey no want make I gain
If you ask me na who I go ask
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
If you ask me na who I go ask
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
ah oh eh
Oro aye ta lo le salaye
esha lowo otin yen ko rale
Them shenk us dey want make we lack
You be by power you no be by might
Our coconut still get water
To be somebody
(To be somebody)
To be the boss omo you gat get money
(you gat get money)
Eh,ewo alhaji
(omo alhaji)
Young and I getting money omo you such a lucky
(you such a lucky)
Won le won bati
young boy with the sackEyor guru-miraj
Everyday of my life Shower your blessings on me
(on me)
Kin gara fo won lenu tan ninu Bugatti
(inu Bugatti)