Greatness ft. Lyon Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2023
Lyrics
Aza
Mowa pelumi bhad boy Lyon
Baba mimo
I don table my matter for u o lord
Iya igbodo jemimo
Atojo timo ti mope all man for himself
Me I don move on, cus if I give up
Bawi ni mama sw fe jeun omo
Na why I dey pray for ur blessings
Many time I learn my lesson
Show me love, wey pass grace
Show me grace wey pass mercy
Show me mercy wey pass disappointment
All my life blessing all I pray for
Show me love, wey pass grace
Show me grace wey pass mercy
Show me mercy wey pass disappointment
All my life blessing all I pray for
No be everybody wey dey hustle go shop am na why I be abraham for my lane I turn believer but I no believe am sey na you wey be my jiggy go turn my eye to pizza your explanation no go make if evidence no dey cus that your best nigga self go fit chop your own face na why I change my lane cus you no go see me fail being like a fool no mean my 36 no balance you no go fit check because me am too gallant koma ragba fun eyin teba like wa te hate wa tojepe te ba ri wa lema hale wa te fans wa for our absence eyin na lema bad mouth wa to fi je presence wa lomata kosi nkan to kan past wa
Baba mimo
I don table my matter for u o lord
Iya igbodo jemimo
Atojo timo ti mope all man for himself
Me I don move on, cus if I give up
Bawi ni mama sw fe jeun omo
Na why I dey pray for ur blessings
Many time I learn my lesson
Show me love, wey pass grace
Show me grace wey pass mercy
Show me mercy wey pass disappointment
All my life blessing all I pray for
Show me love, wey pass grace
Show me grace wey pass mercy
Show me mercy wey pass disappointment
All my life blessing all I pray for
No be say e easy for anybody
The game so hard like mortal combat
Omo tiogbon must to face is lesson
Eyi tio hustle must to face a sapa
I keep on believe I no dey deceive
If I no get today, tomorrow na for me
Mummy npe mi, daddy npe mi
Keep on praying make the blessings sure for me
Ahhh
Bhadboi Don mowapelu bhadboi Lyon
Aza olowo idan
Maestro Sound
Oshamo