
DND, Originally by Rema (Cover) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
DND, Originally by Rema (Cover) - Loud Urban Choir
...
..........
(I Don too much ps and Qs right now, i go put u on DND)
(keep your eyes sharp,because he get how u go move around me, wey u fit end up on DND)
(I dey waka without security,because I shot one shakabula inside my G.L.E)
(oshey ooo,owabi even egbon dey collect DND)
motu tide, lati dagbo ruu, oshey
me wey be werey,
oya gawun ooo gawun
seh u no dey see say, I just drop gbedun eeh
dey talk say no be me be H.I.M okey nah
You come tell me na who oo na who,
make humility no go turn me malu
(because if i)
talk one dey go won swallow me heheh,
shey I won good,shey I won bad
shey I won real,shey I won fake
me I no do again,
oya see win dey won dey swallow me say,
dey won dey bully me
omo I Don too calm,talk my shit right talk in my face
me I no dey shame
I Don do too much ps and Qs right now,I go put you on DND
keep your eyes sharp, because he go get how u go move around me wey u fit end up on DND
I dey waka without security, becauseI shot one shakabula
inside my G.L.E
oshey ooo o wa bii
Even egbo dey collect D.N.D
(I Don too much ps and Qs right now, i go put u on DND)
(keep your eyes sharp,because he get how u go move
around me cause u fit end up on DND)
(I dey waka without security,because I shot one
shakabula inside my G.L.E)
(I dey waka without security,because I shot one)
(oshey ooo,even egbo dey collect DND.)