For mind ft. Sympul Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Shey make I tell you wetin dey for mind
Say na the vibe wey go blow your mind
Me and my niggas we no get time
But when you try us we go break your spine
Shey make I tell you wetin dey for mind
Say na the vibe go blow your mind
Me and my niggas we no get time
But when you try us we go break your spine
See oh oh
Bad man never give a fuck
We just wanna roll it up
Say we never give a fuck o
Never give it up o
Bad man never give a fuck
We just wanna roll it up
Say we never give a fuck o
Never give it up o
Bad man standing in a Corner
Corner
Body hot like a heater she shiver
You call me shiva
Genie man Bad me a shooter me cheatah
She wanna come in my yard
She be chasing clout
When I roll up on my loud
Me I stand on my ten toes
Big stamina
Niggas say I high coz they can't see me nahh
Bad man standing in a Corner
Shey make I tell you wetin dey for mind
Say na the vibe wey go blow your mind
Me and my niggas we no get time
But when you try us we go break your spine
Shey make I tell you wetin dey for mind
Say na the vibe go blow your mind
Me and my niggas we no get time
But when you try us we go break your spine
See oh oh
Bad man never give a fuck
We just wanna roll it up
Say we never give a fuck o
Never give it up o
Bad man never give a fuck
We just wanna roll it up
Say we never give a fuck o
Never give it up o