
Only God Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Only God - Sb Live
...
( Chorus )
see as my face dey show
no be eee me dey run am
see as my shoe dey shine
I will give it up for only God
see as my face dey show
no be eee me dey run am
see as my shoe dey shine
i will give it up for only God
wetin baba do for me
some people say na juju
dem no go fit understand am cos
the blessing pass my understanding oooo
if i say baba God no try ooo
na me no try at all
abi my face no show
e showww
se my head dey there
e dey there
come follow me shout halleluyah, halleluyah
chorus. ..
only God
only God
only God
only God
see as my shoe dey shine
I will give it up for only God
only God
only God
only God
only God
see as my shoe dey shine
i will give it up for only God