
Dem Say Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2016
Lyrics
Intro
No listen to dem say ay
No listen to dem say oh wey
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh owey wey
No listen to dem say oh no no
No listen to dem say oh wey wey
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh oh no no
Because of your black lips
Dem talk say you dey blow kaya
Because of you dey dress well
You look porche dem talk say you be ashi
Oh no no ah ah eh
Watch what you tell yourself
Anything wey you tell yourself
E go be
Watch what you tell yourself sister
Anything wey you tell yourself e go be ah eh
No listen to dem say ay
No listen to dem say oh wey
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh owey wey
No listen to dem say oh no no
No listen to dem say oh wey wey
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh oh no no
Even as you dey do good
Some people want to spoil your name (2x)
Don’t stop oh
Watch what you tell yourself brother
Anything wey you tell yourself
E go be
Watch what you tell yourself sister
Anything wey you tell yourself e go be ah eh
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh owey wey
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh oh no no
Don’t live to impress someone
Be yourself and don’t do wrong
Don’t live to impress someone
Do your best and live the rest for God oh no
Watch what you tell yourself brother
Anything wey you tell yourself
E go be
Watch what you tell yourself sister
Anything wey you tell yourself e go be ah eh
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh oh no no
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh
No listen to dem say
No listen to dem say
No listen to dem say
Cus anything wey you do
Dem go talk oh oh no no