God Pass Them ft. OLW MARO Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
God Pass Them ft. OLW MARO - iamtrinityguy
...
sheybi them talk say no food for lazy man ooo
Na wetin I go chop na hin me I dey find ooo (na hin me I dey find ooo)
enemies them wan make I kpai oo( kpai kpai kpai oo)
If you never fuck up, put your hands in the sky ooo(o o o)
sheybi na my hustle I dey hustle I no kill person
awon bad belle won fe ki a tun shey esin ooo
back to sender ooo
ani back to sender

won ti rope ao ni wale ooo but God pass them
eni lo to bo lo le shalaye oo, omo na who I wan tell?
yeah!
I no kill person
oya person dey help person
nitori mo ti mu chelsea
won ro pe won le fimi shey esin
wa!!
when I no get rabba to my ex quanter like I smoke ganja
wa!!
them call shishi guy coz nothing dey aza
wa! wa! wa!
omo ope jelo, o jelo o jelo o jelo no looking back
omo ope demo, o demo o demo o demo no slacking time
sheybi na my hustle I dey hustle I no kill person
awon bad belle won fe ki a tun shey esin ooo
back to sender
ani back to sender
sheybi na my hustle I dey hustle I no kill person
awon bad belle won fe ki a tun shey esin ooo
back to sender ooo
ani back to sender
won ti rope ao ni wale ooo but God pass them
eni lo to bo lo le shalaye oo, omo na who I wan tell?
won ti rope ao ni wale ooo but God pass them
eni lo to bo lo le shalaye oo, omo na who I wan tell?
police na your family?
olopa na your family?
mi o mu Hennessy edakun e fun mi ni Heineken
police na your family?
olopa na your family?
mi o mu Hennessy edakun e fun mi ni Heineken
sheybi na my hustle I dey hustle I no kill person
awon bad belle won fe ki a tun shey esin ooo
back to sender ooo
ani back to sender
sheybi na my hustle I dey hustle I no kill person
awon bad belle won fe ki a tun shey esin ooo
back to sender ooo
ani back to sender
lyrics added by ig@justified_being