Billing Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I don't want to go online
No be say I do anybody bad bad
Too much billing hold my neck down
I don't even know what to say now
Bad guy
Sharp guy
How far help me run like ten k
If e much help me run like five k make me sef use am dey okay
Agba
Wobi
Omo mi o ti jeun latana
Ajo wa fun arawa ni
Oya dakun jor bami run like two bay
Billing mapayan o
Too much billing dey kill person
Billing mapayan o
Too much billing dey kill person
Oga tewo joor
You too stingy fam
Ordinary 100k wey I say make you give me you no talk again mtchew
Fresh guy
Nice guy
Omo me I like that your shirt
I don't mind if you give me that shirt
Oya give me that shirt
Idan
Omo nla
Omo that your sneaker fine die
See as e dey glow
E dope die
You no go like gimme that one
Odogwu
Padi
Omo I like your wristwatch
Me sef go like to cop one
You fit dash me or buy me one
Billing mapayan o
Too much billing dey kill person
Billing mapayan o
Too much billing dey kill person
Oga tewo joor
You too stingy fam
Ordinary 100k wey I say make you give me you no talk again mtchew