My Woman (Ma Femme) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah yeah yeah yeah
EZCA P on this one again again ain ain o yeah yeah yeah
Last time you no pick my call
Wetin I do you ko sọ kín gbọ
I was hurt by the fall thinking of you ni mo f'ẹsẹ kọ
Rise with me make we tall
ẹlẹgàn ni wọn o ma gbọ oun tan sọ
You came to me we dey ball
Lójú àlá min that's what I saw
You be my woman everywhere I go shey you go follow go
You be my woman if you say no ọmọ mo ma ti r'ogo
You be my woman in my absence ọmọ you be my logo
You be my woman no lie ahn ahn ahn ahn
Iwọ ní ìyàwó min tin ba r'oka iwọ ni mo man ro
Iwọ ní ìyàwó min bi mo gbe iṣu le ina ma ro ẹ bi asaro
Iwọ ní ìyàwó min ko si elòmíràn iwọ ní alabaro
Iwọ ní ìyàwó min no lie ahn ahn ahn ahn
See as you dey shine
ọmọ you fine
This your beauty ọmọ cannot be define
You dey my lane you dey always on my line
I cannot explain you to me you be shrine
Ọmọ no be lie rara
You give me strength you dey give me power
Any man wey touch you ọmọ I go para
Because of you baby i fit cause wahala
You be my woman everywhere I go shey you go follow go
You be my woman if you say no ọmọ mo ma ti r'ogo
You be my woman in my absence ọmọ you be my logo
You be my woman no lie ahn ahn ahn ahn
Iwọ ní ìyàwó min tin ba r'oka iwọ ni mo man ro
Iwọ ní ìyàwó min bi mo gbe iṣu le ina ma ro ẹ bi asaro
Iwọ ní ìyàwó min ko si elòmíràn iwọ ní alabaro
Iwọ ní ìyàwó min no lie ahn ahn ahn ahn
Women plenty inside the world but na you I go choose
When I'm with you I'm short of word tori I don't want lose you
Kín to riẹ i pray to my Lord then started catching cruise
Iwọ ní ma ba lọ o mo ma fẹ cos one plus one na two
You be my woman everywhere I go shey you go follow go
You be my woman if you say no ọmọ mo ma ti r'ogo
You be my woman in my absence ọmọ you be my logo
You be my woman no lie ahn ahn ahn ahn
Iwọ ní ìyàwó min tin ba r'oka iwọ ni mo man ro
Iwọ ní ìyàwó min bi mo gbe iṣu le ina ma ro ẹ bi asaro
Iwọ ní ìyàwó min ko si elòmíràn iwọ ní alabaro
Iwọ ní ìyàwó min no lie ahn ahn ahn ahn
8