MNBG (Man No Be God) Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Ehh ehh ehhh ehh
Me I get energy
Dem pray say make I finish
See my money no fit finish
Money wey go finish go finish
If you want to run my race oo 100 meter
Bi woń le le le le le woń dè le baá
Dey said life wey I Dey live say nah be local
Mo de jaye local wo international.
I want to party I want to flex flex
Nah God Dey run am No be my stress (stress)
Eyes don see before man Dey flex
Person wey go help you , no go give you stress.
Woń le tò o , So fun woń, woń le tò o.
Gbedu to laduń woń le tò o
So fun woń , woń le tò o
O ladún O loyín le tò
So fun woń , woń le tò o
Ómo ju ómo lo Mo ni wón lè to
Gbedú ladún to le tó oo
Olé to oo ooh
If you want to run my race oo 100 meter
Bi woń le le le le le woń dè le baá
Dey said life wey I Dey live say nah be local
Mo de jaye local wo international.
Man no be God I dey my zone
Man no dey rush steady money come
Nah him dey involve
Nah him dey involve
Nah him involve
Nah him involve
Woń le tò o , So fun woń, woń le tò o.
Gbedu to laduń woń le tò o
So fun woń , woń le tò o
O ladún O loyín le tò
So fun woń , woń le tò o
Ómo ju ómo lo Mo ni wón lè to
Gbedú ladún to le tó oo
Olé to oo ooh