Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Uptown girls dem Dey call me their zaddy

Downtown girls dem Dey call me their papi

02 02

I'm loosing O2 O2 x2


Kessy on the vibez again oo

1paid 1paid


O2 O2 x2


Oyi na tummo

Nai I Dey feel

Anytime wey you no Dey By my side oo

Ife ne wanmo

Ife ne wanmo

Baby You're fusing for my body.

Girl you know say me and you Na for life oo

Say na you I go wife oo

Cuz Na you be my life oo

You take away my breath for a while oo

Everything I do for my mind oo

Baby girl it's you all the time oo

Shey you know say na you Dey remind me

When I see you my girl I'm rewinding

Things you do Dey make me reminiscing

Abi I no sabi breathing again ni


Anytime you no Dey by my side

E Dey do my life say I no get

Oxygen oo Oxygen oo

Anytime you no Dey by my side

E Dey do my life say I no get

Oxygen oo Oxygen oo


Uptown girls dem Dey call me there zaddy

Downtown girls dem Dey call me there pappy

That your babe she Dey call me her bunny girl


Baby girl malo ja ma lo running

Zaddy Dey for you no be lie thing

Pappy stand gididgba I mount your things girl .


You Dey tension my dada

Tension my dada

Worry my bololo

Worry my bololo


You Dey tension my dada

Tension my dada

Worry my bololo

Worry my bololo


I Dey see my expenditure

E Dey worry my temperature.

See see me caution .

This love no caution .


Anytime you no Dey by my side

E Dey do my life say I no get

Oxygen oo Oxygen oo

Anytime you no Dey by my side

E Dey do my life say I no get

Oxygen oo Oxygen oo


O2 02

My baby tutu (I Dey lose my 02 02)

Otu tu gan mumi (I been loosing 02 02)

You Dey worry my dada (O2 O2)


Kessy on the vibez again oo

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status