It is what it is Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Intro
priano omalicha
ayo ayo ayo ayoo yooo
(JohnXmith your lover)
verse 1
I get so many gist
so many down to my knees
na only God fit cover my peace
(me I no fit to shalaye)
they see me living life they gonna hate
if it's not enough they go kill you silently
and so many pains I've been dealing privately ehh
Chorus
it is what it is
it was what it was
and en go be watin en go be
don't stress it brother don't fake it. (x2)
Verse 2
see any gbedu I dey en be vibe
anything I throw dem go catch
oya bounce with the groove u be charg
and do your thing your way but be wise (Solomon)
if u check my heart u go see how it is
many wey don die Sha na friends be disease
like I tell you down to my schedule
words to the world like fire with no candle
Hook:
if music is only thing I can do
am giving all of me
so many so many people the still can't relate this
but I thank God I Godly
I put hand for my chest and I go still believe
watin en go be till it dawn en go be
see I don't really understand this alone
Chorus :
But it is what it is
it was what it was
and en go be watin en go be
don't stress it brother don't fake it. (x2)
outroll
original BOI-NEW-WAVE with De e SOUNDVIBE