
No Lele Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
They call me bowale
Don't let me fall o
Ma je ki n fo
You the only one that I got
So baba ma je ko bo
A whole lot of things pon mi mind
But man still dey pon mi grind
Cos one way ah fi survive
To n ba ni ki n sare
Mo ma sare ma sare
To n ba ni ki n korin
Ma korin
Ma korin now
More time i be
On my ten toes
Bad man always plotting
And if dem try we
You know we be warring
Count my blessings
Keep the fire burning
Give thanks and praise
To the almighty
E go soon reach my turn
Won ma ba mi sope
E go soon reach your turn o
Wo n ma ba e sope
Say my brother no lele
No lele
No lele
Say my sister no lele
No lele
No lele
Sister work hard
My brother work hard
Make nobody com dey use you shako
Nobody Nobody
Cos in this world
E be turn by turn o
Eledumare got your back o
So you don't need to hate on a brother
Cos we all need one another
Oya bring it over here
Igba ope
I go dey happy for all my guys
And all the blessing wey jah provide
Oya bring it over here
Igba ope
I go dey happy for all my guys
and all the blessing wey jah provide
E go soon reach my turn o
Won ma ba mi sope
E go soon reach your turn o
Wo n ma ba e sope
Say my brother no lele
No lele
No lele
Say my sister no lele
No lele
No lele
E go soon reach your turn oo
E go soon reach my turn oo
Wey i go pose inside my motor
I spoil my mama like i win the lotto
E go soon reach your turn oo
E go soon reach my turn oo