Mara Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Verse 1:
she say this Tiv boy
too get vibes
she too de call me superstar
I de sing for her
but me I no fit play guitar
where my sweetheart
Me I be millitant
Pre-Chorus :
Fine girl she whining
whining on me
it's not fun
gal don't u leave me
cos I'll be lonely
chorus:
mara woah
fine girl
body chocolate
omalicha woah
wan kwase
Va ikyuwa
Mên u doom
sha won
won won won
woah woah woah
mara woah
fine girl
body chocolate
omalicha woah
wan kwase
Va ikyuwa
Mên u doom
sha won
won won won
woah woah woah
Verse 2:
oh no no
my baby go on slow mo mo mo
we dey on a date
why de come de hate
Me and my baby we de plan
a holiday
all the gals wey tell me no
make dem come another day
hide and seek
with my baby
we de play
blasting my Speakers
my songs I de play.
say she love my vocals
put it on replay
Pre-Chorus :
Fine girl she whining
whining on me
it's not fun
gal don't u leave me
cos I'll be lonely
chorus:
mara woah
fine girl
body chocolate
omalicha woah
wan kwase
Va ikyuwa
Mên u doom
sha won
won won won
woah woah woah
mara woah
fine girl
body chocolate
omalicha woah
wan kwase
Va ikyuwa
Mên u doom
sha won
won won won
woah woah woah