The Matter Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
The Matter - imole
...
Na money matter dey spoil friendship
Ogbeni wise no Dey chop shit
Many Dey vex me be artist
I no want problem I want peace
Every seconds I'm highing
I cannot lie I'm an addict
Na only weed Dey ease me
From all the pains that I'm feeling
Ya ya ya
I'm not feeling my body I know something is wrong oo
I can feel it I know some might be calling
I just notice
Ya ya ya
I don work since morning I know some Dey wonder me Dey worry
I gats feel every moment of my life
Hold me strong
Hold me strong my guy
I fit Dey smile but inside me Dey die
Why you Dey cast me talk your mind
Me I no want any issues
On my own me Dey reason oo
All the things wey dem do me oo
E Dey pain I forgive you oo
But my lifestyle go change oo
Ya ya ya
I'm not feeling my body
I know something is wrong oo
I can feel it I know some might be calling
I just notice
Ya ya ya
I Dey work since morning
I know some Dey wonder me Dey worry
I gats feel every moment of my life