Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2023

Lyrics

Cyrus did this shit

Ogeenautical, Gento, Twest


Respect

All I need is good good loving

Omote when no go stress me

Be like oluwa bless me

Everything smooth and nicely

You need to see the way she walk past

No time for direction body na compass

Other girls dem dey hot but na she dey hot pass yeyeye

Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away

Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away run away o run away run away run away run away run away


Friendnemies enemies na so dem talk

But then no fit stop wetin god don talk

Them think am dumb

But I'll stay numb

I no go talk cos I no dey form

I go play my pawns everything just dey conform

Oh baby oh baby your body I just dey puncture

I love your structure

I see your future, so bright so bright na make you pompous

Take you to London

I go call young John

Anybody when no matter make dem run run

For your matter any matter I go cock gun

I dey quick lock door


So baby kpo kpo, kpo kpo make I dey go o

Wetin you carry dey make bad man go

Say you too sweet I don drink agbo

So baby kpo kpo, kpolongo make I go o

Say you too sweet I don drink agbo

Wetin you carry dey make bad man go


Respect

See the thing when you carry heavy weight

I never see this kind of baka when fit carry heavy cement

And this kind of babe when dey sweet pass sugar

For this kind of love I no fit gentle like vugar

Oya call me anytime I go show up

Shebi na the cana you dey smoke we go blow up

Na to put your phone for dnd and then you just leave the rest to me


This is the story of a mad man for woman matter my guy turn to mad man

Dey drive around town like mad max like mad max


So baby kpo kpo, kpo kpo make I dey go o

Wetin you carry dey make bad man go

Say you too sweet I don drink agbo

So baby kpo kpo, kpolongo make I go o

Say you too sweet I don drink agbo

Wetin you carry dey make bad man go lo lo lo lo lo


Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away

Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away

Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away

Tatashe, na you dey make want to shalaye

I fit to carry you to far away

Shey you go follow me to run away

Oh run away run away run away run away run away run away run away run away

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status