Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Lyrics

Jam Motor - Jardon

...

Yee

O na na na

Na

Ohh

O na na

Na fio (ooo)

Neme gi (yee)

Na fio

Neme gi (o na na)

Na fio

Neme gi

Na fio (yee)

I don’t need no

I don’t need no

I don’t need no fake loving

No go use me change topic

Say Jejeli dey go on my lane

Say bad belle plenty for ground strongly

I don’t need no fake loving

No go use me change topic

Say Jejeli dey go on my lane

Say bad belle plenty for ground strongly

Oya when I dey gen gen

I dey pose

And when dem dey gen gen

I still dey pose

Oya move like a dis

Oya move like a dat

Oya move like a dis

Oya move like a dat

Oya when I dey gen gen

I dey pose

And when dem dey gen gen

I still dey pose

Oya move like a dis

Move like a dat

Move like a

Oya move like a dat a Ahhan

Oya when I Stand strong

Many con stand down

Who be this one

Wey dey cause casala

Oya now

Obinna

Chidera

Oya let’s see I go hammer

When I singgy my song

From Nigeria to Ghana

Weather na china or Sudan huh

See my money e long

E go long well well

E go rush

When my blood thick pass water

My brother e tuff

If you go do pass like dis

You go jam motor jam motor jam motor

Oya my money e long

E go long well well

E go rush

When my blood thick pass water

My brother e tuff

Aaaa

brother e tuff

For jungle le le yi

Ogini ogini

Ogini fio

See my head dey spin

I dey see double a

I no dey find trouble

This life be like royal rumble

Ogini ogini

Ogini fio

See my head dey spin

I dey see double a

I no dey find trouble

This life be like e royal rumble

I don’t need no fake loving

No go use me change topic

Say Jejeli dey go on my lane

Say bad belle plenty for ground strongly

I don’t need no fake loving

No go use me change topic

Say Jejeli dey go on my lane

Say bad belle plenty for ground strongly

Oya when I dey gen gen

I dey pose

And when dem dey gen gen

I still dey pose

Oya move like a dis

Oya move like a dat

Oya move like a dis

Oya move like a dat

Oya when I dey gen gen

I dey pose

And when dem dey gen gen

I still dey pose

Oya move like a dis

Move like a dat

Move like a

Oya move like a dat a Ahhan

Ogini ogini

Ogini fio

Ogini ogini

Ogini Neme gi

Ogini ogini

Ogini fio

Ogini ogini

Ogini Neme gi

Ogini ogini

Ogini fio

Ogini ogini

Ogini Neme gi

Ogini ogini

Ogini fio

Ogini ogini

Ogini Neme gi

See my money e long

E go long well well

E go rush

When my blood thick pass water

My brother e tuff

If you go do pass like dis

You go jam motor jam motor jam motor

Oya my money e long

E go long well well

E go rush

When my blood thick pass water

My brother e tuff

Aaaa

brother e tuff

For jungle le le yi

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status