Gbaski Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Woh Oh oh oh oh oh oh oh
Ye eh eh eh eh eh
Muna gi ge bi together my baby
There's no capping,
I go make you happy,
Girl you dey my head, and you know you got me
Se you jazz me
Wey dey make me gbaski
Ja mi si omo ge ja mi si
Fantasy your my fantasy
High me now like my Hennessy
You dey make me gbaski
Ja mi si omo ge ja mi si
Fantasy your my fantasy
High me now like my Hennessy
You dey make me gbaski
My love is true, I dey for you
Among the alphabet, it's only U
She's beautiful, her body full
She be my size, hungry man or belle full
Holding on your heart like you owe me
Other girls are wash mo ti da omi
Wetin dey your mind make you tell me
Let me read your mind like the book that your selling.
I'm happy that you came around my way
Take you off the hood, I will take you far away
Every night I knee down and I pray
Say this love is true say you no use me dey play
Muna gi ge bi together my baby
There's no capping,
I go make you happy
Girl you dey my head, and you know you got me
Se you jazz me
Wey dey make me gbaski (oh na na na)
Ja mi si omo ge ja mi si
Fantasy your my fantasy
High me now like my Hennessy
You dey make me gbaski
Ja mi si omo ge ja mi si
Fantasy your my fantasy
High me now like my Hennessy
You dey make me gbaski
Gbaski, your brown skin
Melanin keep poping
No stoping, wu you dey make me gbaski
you dey make me gbaski yi,
You dey make me gbaski
woh oh oh oh oh oh oh oh